Loveworld Inc., di main kompani wey get Christ Embassy International, don comot hand for di viral statement wey dey praise Bola Tinubu.
May 28, 2023 7:37 AMLoveworld Inc., di main kompani wey get Christ Embassy International, don comot hand for di viral statement wey dey praise Bola Tinubu, di president-elect.
Dem tok sey Oyakhilome describe Tinubu as di man wey God favour from di house of Pharoah. According to di statement, di foma Lagos govnor wey Nigerians don too badmouth naim go come transform di kontri. “All di powers wey dey dis Naija no gree for am, but di man still survive dia wicked plan. Dis man na from di house of Pharaoh. Im sabi di system and e don chop from am. Im sabi where all di beta tins for the kontri dey. I dey pray sey e sabi wetin e mean to get life wey nobody go forget am. Di man don too suffer.
Di department wey dey in charge of informate for Loveworld comot hand for di statement. Dem tell TheCable sey di viral statement no comot from dem or Christ Embassy.
Nigeria Latest News, Nigeria Headlines
Similar News:You can also read news stories similar to this one that we have collected from other news sources.
PHOTOS: Buhari observes last Jumat in Aso Rock, takes Tinubu on tour of State House | TheCablePresident Muhammadu Buhari on Friday, observed his last Jumat prayer at the State House. Buhari was accompanied by Bola Tinubu, president-elect. After the Jumat service, Buhari took Tinubu on a
Read more »
APPLY: US embassy seeks qualified administrative assistant in Abuja | TheCableThe United States embassy in Nigeria is seeking to employ a qualified candidate for the role of an administrative assistant in Abuja.
Read more »
Nigerians will beg Tinubu to contest for second term, says Betta Edu | TheCableBetta Edu, national women leader of the All Progressives Congress (APC), says Nigerians will beg Bola Tinubu, president-elect, to contest for a second term after four years in office.
Read more »
BREAKING: S'court dismisses PDP’s suit against Tinubu, Shettima over 'double nomination' | TheCableThe supreme court has dismissed the suit seeking the disqualification of Bola Tinubu and Kashim Shettima as presidential and vice-presidential candidates of the All Progressives Congress (APC). A five-member panel
Read more »
BREAKING: Court refuses to stop Tinubu’s inauguration, fines plaintiffs N15m for filing frivolous suit | TheCableA federal high court in Abuja has dismissed a suit seeking to stop the swearing-in of Bola Tinubu, candidate of the All Progressive...
Read more »
Seyi Tinubu: We organised concert to celebrate bravery of youths who voted my father | TheCableSeyi Tinubu, son of Bola Tinubu, president-elect, says the 'Renewed Hope Concert' was put together to celebrate the youths who voted for his father.
Read more »